The Popes
you cheated, i cheated too cover

Lyrics & meaning

you cheated, i cheated too

CKay

◎ Sad Romance✎ 0 annotations0 comments
You cheated, I cheated too You're twisted, I'm twisted too, uh You think sey you wicked, I wicked too You dey use my heart dey catch your cruise Dey catch your cruise Make I catch my cruise Make you catch your cruise Make I catch my cruise Nobody go lose I thought you were the one Clearly I was wrong Girl, you do me strong thing Girl, you do me strong thing I thought you were on my team But you show me your true colour And I no like wetin I see You cheated, I cheated too You're twisted, I'm twisted too, uh You think sey you wicked, I wicked too You dey use my heart dey catch your cruise Dey catch your cruise Make I catch my cruise Make you catch your cruise Make I catch my cruise Nobody go lose This period, know wetin you dey do o No go dey do "My baby, my baby, my baby" Because the same girl wey you dey carry dey put for mind Dem dey tah, tah, tah, tah, tah Slap her nyash with disrespect Kpah, kpah, kpah, kpah (You think sey you wicked, I wicked too) You, you dey there dey do "Baby" (You dey use my heart dey catch your cruise)

The conversation00

Got a take on this song? Join the conversation.

Sign in to comment

No comments yet — be the first to say something.