THE POPES
YAYO cover

YAYO

Rema

Song Info

Album
HEIS
(P) Anoti, anoti, anoti Forget, forget fugazi Land for Pinnock, cost me a Richard Millie That same week, I cop me a new car key All the gyal dem love me, oh, what a feeling I am shining, neck and my wrist icy Water no get enemy but they hating on my water Fiji Early morn', early mo-morning, I dey bomb I dey cash out on a norm' I give all glory to God I dey on soft, rocking Alexander Wang I dey kolo, I dey ball Day and night, we having fun Yippy yayo, yippy yaya, yippy yayayo All my guys we stay steady high o Mix the ganja with tobacco Too many motor for my yard o I dey find how I go park am o Money yakpa for my bank o How to make money is all I know Omo, I wan pa won I get too many hits, I get jam o Izz going, izz going, can't you see izz going? Omo, I dey do gra-gra like Showkey I no dey gree for anybody I be troublemaker, I dey worry I no dey tell anybody sorry, ye! I dey give close marking I dey run everything on a low-key I get one baddie wey sabi the, this abili', this ability I get too many facility, diamond only in highest purity Shamayan all night, then wake up and repeat Sapa no been let me sleep now I dey on litty Early morn', early mo-morning, I dey bomb I dey cash out on a norm' I give all glory to God (glory, glory) I dey on soft, rocking Alexander Wang I dey kolo, I dey ball Day and night we having fun (gi-, gi-gi-giddem) Yippy yayo, yippy yaya, yippy yayayo All my guys we stay steady high o Mix the ganja with tobacco Too many motor for my yard o I dey find how I go park am o Money yakpa for my bank o How to make money is all I know (yippy yayo) Yippy yayo, yippy yaya, yippy yayayo (yippy yayo, oh) All my guys we stay steady high o Mix the ganja with tobacco (mix gan-gan, kpami o) Too many motor for my yard o I dey find how I go park am o Money yakpa for my bank o How to make money is all I know

Comments (0)

Sign in to join the discussion.

No comments yet. Start the conversation.