THE POPES

Woodwork

BOJ

Song Info

Shawty say she wan kolo When I put it in, she dey feel it for her soul Anytime I off polo She know what time it is so she gimme gorodome She say make I take it slow She no wan shout make the neighbours no know I'm already in my zone So if dem wan know something make dem know o She handle the wood like carpenter Nack am nack am nack am make the nail enter Put it in her mouth, she is a savage ahhh Na only me wey fit manage her You already know she is an island girl The way she's rocking designer I say Because of your body I dey maya Tell her something major is a minor Shawty say she wan kolo When I put it in, she dey feel it for her soul Anytime I off polo She know what time it is so she give me gorodom She say make I take it slow She no wan shout make the neighbours no know I'm already in my zone So if dem wan know something make dem know o She ride my kini like okada I chop her kini like ofada Going back and forth like ping pong She wanna do it to my new song Shawty said oh, I was like ye Booty so big like Bombay I got lost, Lost my way I got lost, Lost my way Shawty say she wan kolo When I put it in, she dey feel it for her soul Anytime I off polo She know what time it is so she gimme gorodome She say make I take it slow She no wan shout make the neighbours no know I'm already in my zone So if dem wan know something make dem know o

Comments (0)

Sign in to join the discussion.

No comments yet. Start the conversation.