THE POPES
WAR MACHINE cover

WAR MACHINE

Rema

Song Info

Album
HEIS
Love (Of love, of love) Ooh (Oh), ooh Lo-Love (Of love, of love) Ooh (Oh), ooh (Love) Another banger "Kor-kor-kor," Rema na you be that? (Na me) I don come again with another one, oshey Wahala, I like wahala Shebi you dey find my trouble, shey you like wahala? Who I go kpolo, who I go, who I go, who I go kpolo? Who I go pin for corner, put am for choke hold? Try me, make I for give you spanking like okpo E don tey since I tell una say I be commando Who be you? I no come here Miamanau, mhm Drive them crazy like kabu-kabu, mhm Always come first like my name na Abu, mhm Givе them, mm-mm-mm Another one, mm-mm-mm I dеy pepper dem, mm-mm-mm E dey pain dem, mm-mm-mm Brrt Raise am, raise am, raise am, raise am Raise am, raise am, raise am, raise am Ahh, Blvck sheep forever, blvck sheep for life Izgaaju till we kpeme, Antiworld gangsters G.E. Records, you get me? Odumodublvck Ayy, NATIVE (Ahh) Look at my eliminations (Blood) Anenih, focus on their blood, I am not done (Done) Dem no get NEPA, na my light demma feed on Remy the tip is all you put, she dey give up Oya, choke am like hiccup Foul play, red card, referee no fit book us Kalamantus, fall out with your bazoo-bazoo Balotelli, why always me? I score the shanga with yanga, your papa Hullabaloo, can you subdue? Bend am, she dey call me Shallipopi (I—), confuse, confuse I dey load gun like I'm paranoid (Paranoid) From Lagos, I fire, e reach Illinois Jiggy boy, I go pull up in expensive toy Like Burna Boy, okala madu, okala muo Who dey, who dey, who be you? (Okala muo) I no come here Miamanau, mhm (Ayy) Drive them crazy like kabu-kabu, mhm (Ooh) Always come first like my name na Abu, mhm Give them, mm-mm-mm (Ahh) Another one, mm-mm-mm (Grrt, grrt) I dey pepper dem, mm-mm-mm (I dey pepper dem, oh, industry machine) E dey pain dem, mm-mm-mm Omo, I go give them, mm-mm-mm Another one, mm-mm-mm (Grrt) I dey pepper dem, mm-mm-mm E dey pain dem, mm-mm-mm Remy boy Kala

Comments (0)

Sign in to join the discussion.

No comments yet. Start the conversation.