THE POPES
VILLAIN cover

VILLAIN

Rema · 2024

Song Info

Released
Jul 11, 2024
Album
HEIS
Producer
Pprime
Writer
Rema, Lana Del Rey, Jack Antonoff, P.Priime & Sam Dew
[Verse 1] Shanawole, Saint-Tropez, omo, mi o kin shomo E no get any facility wey I enter, wey dem no dey tell me domo I dey give una reminder, hit you like sniper, say e mi ni commodore I no dey 'gree for anybody, even my mama tell me say I too para gon I no dey send anybody, say make una know say e better, make you kill me Elumelu, tell me where I go put my money make e double unfailingly Pepper body, make nobody try test my patience, ogbona feli feli Please don't be mad at the fact that your baby na my baby, don't take it personally [Chorus] Ikebe super, ah, oya, shake am Fine, fine girls like Tiwa Oya, shake ikebe, make I rabba Nay, nay, pass me my ganja We dey hotbox, Bentley Bentayga Dressed all Balenciaga My money big like Tipper 'Til thy kingdom come, I go dey para Once superhero, now the villain Ikebe super, ah, oya, shake am Fine, fine girls like Tiwa Oya, shake ikebe, make I rabba Nay, nay, pass me my ganja We dey hotbox, Bentley Bentayga Dressed all Balenciaga 'Til thy kingdom come, I go dey para Once superhero, now the villain [Bridge] I dey hustle since people dey laugh me The way I dey run my things, I do it differently, now dem dey copy me London girls like me, Paris girls like me, I fresh like botti Can't you see, can't you see doings, can't you see doings? [Verse 2] I no rigmarole, I dey on chillo I no too dey show, I dey on the low I dey Montoro, kele for my boat Oshey, Jack Sparrow My mind is steady on the dough All the girls dem feeling my parole Feeling my parole (feeling my parole) [Chorus] Ikebe super, ah, oya, shake am Fine, fine girls like Tiwa Oya, shake ikebe, make I rabba Nay, nay, pass me my ganja We dey hotbox, Bentley Bentayga Dressed all Balenciaga My money big like Tipper 'Til thy kingdom come, I go dey para Once superhero, now the villain Ikebe super, ah, oya, shake am Fine, fine girls like Tiwa Oya, shake ikebe, make I rabba Nay, nay, pass me my ganja We dey hotbox, Bentley Bentayga Dressed all Balenciaga 'Til thy kingdom come, I go dey para Once superhero, now the villain

Comments (0)

Sign in to join the discussion.

No comments yet. Start the conversation.