THE POPES
Spiritual Gbedu - A COLORS SHOW cover

Spiritual Gbedu - A COLORS SHOW

Joeboy

How many fuck I won fuck? How many kele wan put me on lock? This shit no be luck Don't be hating on me 'cause your shit flop No go dey try come koba me Everlasting wave, e be tsunami Fire burn my enemies I dey grind all night 'til 04:30 Oya dey move to my side (side, side) Nobody fit dim my light (light, light, light) All die na die I make my rules, only me fit decide Nobody can do this shit the way that I do I dey give them gbedu (gbedu), spiritual gbedu, wo-wo Nah who be the boy wey dey drop jam wey sweet like Banku? (Ye) I dey give them gbedu, spiritual gbedu, wo-wo, yo Steady, every man fi let them know My jams too hot I finna let them choke, oh no Them no know how man just dey, dey roll, yeah All of them barnie dem hear my sound dem wan go low Nobody can do this shit the way that I do I dey give them gbedu, spiritual gbedu, wo-wo Nah who be the boy wey dey drop jam wey sweet like banku? I dey give them gbedu, spiritual gbedu, wo-wo, yo Importer, exporter, top dollar When I come through, yeah, I dey pop collar None fresher, none badder, none cooler No go try me, I be dangbana Oh, yea, yea, Joeboy 'pondeck Oh, na-na-na, na, na

Comments (0)

Sign in to join the discussion.

No comments yet. Start the conversation.