The Popes
Something sweet cover

Lyrics & meaning

Something sweet

BNXN

◎ Sorry I'm Late✎ 0 annotations0 comments
Hmm-mm, hmm Hmm-mm, hmm Hmm-mm, hmm Oh, oh-oh, oh, oh-oh Oh, oh-oh, oh, oh-oh Somethin' sweet Somethin' sweet for my system You know me, I go give dem, Shade You no know me since back then? You can ask your friends 'Cause if e sweet, na good vibes I go give them You know they cannot pretend, Shade When it hits, you feel no pain You can ask your friends Somethin' sweet Somethin' sweet for my system You know me, I go give dem, Shade You no know me since back then? You can ask your friends 'Cause if e sweet, na good vibes I go give them You know they cannot pretend, Shade When it hits, you feel no pain You can ask your friends Oh baby, shey you cover me? Na before money go dey shower me Me, I no fit treat you like my property Put a claim on me Then, I fit to know that I got somebody Shey you cover me? Na before money go dey shower me Me, I no fit treat you like my property Put a claim on me (on me) Then, I fit to know that I got somebody Emi, okunrin meta Sho'ma komije? Like say me I be suya Would you tell me things wey go sweet me like sugar? Make you do me nice and I go do you properly-'ly Emi, okunrin meta Sho'ma komije? Like say me I be suya Would you tell me things wey go sweet me like sugar? Make you do me nice and I go do you properly-'ly (Emi, okunrin meta) (Sho'ma komije? Like say me I be suya) (Would you tell me things wey go sweet me like sugar?) (Make you do me nice and I go do you properly-'ly) Oh baby, shey you cover me? Na before money go dey shower me Me, I no fit treat you like my property Put a claim on me Then, I fit to know that I got somebody Shey you cover me? Na before money go dey shower me Me, I no fit treat you like my property Put a claim on me (on me) Then, I fit to know that I got somebody

The conversation00

Got a take on this song? Join the conversation.

Sign in to comment

No comments yet — be the first to say something.