THE POPES
Skido cover

Skido

Victony

Stubborn! I dey pity my Ops Stubborn! On God eh eh I never tell my story But I maintain composure And I dey look up to God I no dey change posture Odumeje be ayin na ga Abidoshaker dey here You see my white stainless So make I tell you No let them crucify you (Crucify you) Jesus don do the work already (Work already) You know the streets don't count your good oh (Your good oh) Ye ye ye oh One mistake dem go use am judge me oh (Use am judge me oh) Ye ye Skido skido ah skido When nsogbu gae bido owu so so mu ò gae bido nisi oh Skido skido ah skido When nsogbu gae bido owu so so mu ògae bido nisi oh Everyday me I stand gidigba Me no dey reluctant Stubborn like militant If e no be money me no want you to Chat me the credit alert plenty fill the account Me na show stopper yeah Mo gan kpa yeah When I no get na nose stopper I plan proper Now I make everybody hands-up like I be olopa Oya stop am Ebelebe Baby cop am Anything you want Money dey here to shop am Money plenty for the bank baby chop am Big belle if I get am you go rub am Drop am Make e no be like you dey log out Whine am small as Odogwu dey rock am Make only me be the one wey dey pump am Pump am till you taya you go drop am No let them crucify you (Crucify you) Jesus don do the work already (Work already) You know the streets don't count your good oh (Your good oh) Ye ye ye oh One mistake dem go use am judge me oh (Use am judge me oh) Ye ye Skido skido ah skido When nsogbu gae bido owu so so mu ò gae bido nisi oh Skido skido ah skido When nsogbu gae bido owu so so mu ògae bido nisi oh

Comments (0)

Sign in to join the discussion.

No comments yet. Start the conversation.