THE POPES

Side Chick

Kizz Daniel

Song Info

Try to be cool Try to be nice, and try to focus It's another one Vado (Obah) No go nice DJ Big N (Number One, Number One) When you're big, you're big, abeg Put it down on me, put it down tan-tan-tan (ayy) Your body tan-ta'na-'na E dey risky, but your body Coca-Cola (ayy) I wanna give you ba'-banana Anytime that you call, I go sharply come over (ohh) Me, I no go think am twice (me, I no go think am) Omotena, 'Tena-'Tena-'Tena 'Tena-'Tena-'Tena, 'Tena-'Tena-'Tena Omoge, if I jade, ewu wa, yeah (ewu wa, yeah) Omoge, if I jade, ewu wa, yeah (ewu wa, yeah) If my woman catch us, e no go nice (no go) If my woman catch us, e no go nice (no go) Gimme love, gimme love (oh-ahh) Play it all on me, ehn-eh (ehn-eh) No mind, if you don't mind Make I do the do on code (code, code) You got the things that I like (I like) And, I got the things that you want (that you want) Me, I no send if your girl dey back (ayy) I just to wan chop, clean mouth, uh-uh (mm, comot) Omoge, if I jade, ewu wa, yeah (ewu wa, yeah) Omoge, if I jade, ewu wa, yeah (ewu wa, yeah) If my woman catch us, e no go nice (my woman catch us) If my woman catch us, e no go nice (no go) Jiggy Wetin you find go Sokoto (find Sokoto), Olohun, e dey for my sokoto (e dey for my sokoto) And, I know you think I'm a Casanova (I'm a Casanova) Wan'bi, shey you no like fashionova? (Shey you no like fashionova?) Lo t'ori mi loje gbese, ayy, sempe (lo t'ori mi loje gbese, ayy) And, you no I like to play-play (Mary-Kay) Vado, gbemi trabaye (oshey) Dollar, dollar nbe ni'le (dollar nbe ni'le) Omoge, if I jade, ewu wa, yeah (ewu wa, yeah) Omoge, if I jade, ewu wa, yeah (ewu wa, yeah) If my woman catch us, e no go nice (no go) If my woman catch us, e no go nice (if your woman catch us, e no go nice) (Milla Mix) Oh my baby, I'm available Baby no dey, I go dey for you Put it down on me, put it down tan-tan-tan Oh my baby, I'm for you oh Oh my, I'm for you Oh na, I'm for you oh

Comments (0)

Sign in to join the discussion.

No comments yet. Start the conversation.