The Popes
✞

Lyrics & meaning

Se Na Like This

Wande Coal

◎ Best Of Wande Coal✎ 0 annotations0 comments
Ah, se na like this we go de dey? Na like this we go de dey? Ah, na like this we go de dey? Ah ah Ah ah ah Na like dis we go de dey? Se na like this we go de dey? (Ah, na like this we go de dey?) Se na like this we go de dey? (Ah, na like this we go de dey?) Se na like this we go de dey? (Ah, ah na like this we go de dey?) Se na like this we go de dey? (Ah, ah na like this we go de dey?) Oh no, oh no I no fit wait oh, make things for change oh Na make we join hands make am better, better say I no fit wait oh, make things for change oh Na make we join hands make am better, better, better Once upon a time Dem tell us say one gollar is equals to one naira Once upon a time You go travel from Lagos to London and you no need Visa Once upon a time You go graduate from school and government go dash you car Once upon a time You take train from Oshodi down to Ojuelegba Once upon a time Now everything don dabaru Corruption seems unstoppable The hardship is unbearable, is unbearable eh Wetin we go do eh? Lord, I can not take this pain no more Se na like this we go de dey? (Ah, na like this we go de dey?) Se na like this we go de dey? (Ah, na like this we go de dey?) Se na like this we go de dey? (Ah, ah na like this we go de dey?) Se na like this we go de dey? (Ah, ah na like this we go de dey?) Oh no, oh no I no fit wait oh, make things for change oh Na make we join hands make am better, better say I no fit wait oh, make things for change oh Na make we join hands make am better, better, better You see the situation E don reach make l cry, ay-ay-ay-ay E don reach make I scream, "Ye, ye, ye, ye" E don reach make I sing oh no-no-no (ebga mi oh-oh-oh) Because now everything don dabaru Corruption seems unstoppable The hardship is unbearable, is unbearable eh Wetin we go do eh? Lord, I can not take this pain no more Se na like this we go de dey? (Na like this we go de dey?) Se na like this we go de dey? (Ah, na like this we go de dey?) Se na like this we go de dey? (Ah, ah na like this we go de dey?) Se na like this we go de dey? (Ah, ah na like this we go de dey?) Oh, no Se na like this we go de dey? (Na like this we go de dey?) Se na like this we go de dey? Ah, na like this we go de dey? Se na like this we go de dey? (Ah, ah na like this we go de dey?) Se na like this we go de dey? (Ah, ah na like this we go de dey?) Oh no, oh no I no fit wait oh, make things for change oh Na make we join hands make am better, better say I no fit wait oh, make things for change oh Na make we join hands make am better, better, better

The conversation00

Got a take on this song? Join the conversation.

Sign in to comment

No comments yet — be the first to say something.