The Popes
Sability (Sped Up) cover

Lyrics & meaning

Sability (Sped Up)

Ayra Starr

◎ Sability✎ 0 annotations0 comments
London (London) E n lę oh Greet everybody for here o Padi jo shey shey pęlę o Mo ti so funwon tęlę o Belle o Deliver like I get belle o Dem say I dey go cele o Dem say I dey go cele o Espiritu Fortuna I go make you jo dada Shey you getty the power Sweety passy amala ketu Shinji Kagawa Jesu kristi loba wa Got them falling yakata You know as e sabi girl dey do Sabi oh, oh-oh (come on, come on) Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (oh, yeah) Sabi oh, oh-oh (come on, come on, goddamn) Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (oya na) Oni reason Oni reason why dem dey call me oloyin While you beefing, I'm still leading Kill anything I no fit miss You no go fit in my shoes High fashion, Jimmy Choos Wanna sip some gin and juice Tomorrow will be okay Espiritu Fortuna I go make you jo dada Shey you getty the power Sweety passy amala ketu Shinji Kagawa Jesu kristi loba wa Got them falling yakata You know as e sabi girl dey do (hey) Sabi oh, oh-oh (come on, come on) Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (oh, yeah) Sabi oh, oh-oh (come on, come on, goddamn) Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh Espiritu Fortuna I go make you jo dada Shey you getty the power Sweety passy amala ketu Shinji Kagawa Jesu kristi loba wa Got them falling yakata You know as e sabi girl dey do

The conversation00

Got a take on this song? Join the conversation.

Sign in to comment

No comments yet — be the first to say something.