THE POPES
Sability cover

Sability

Ayra Starr

Song Info

London (London) En le oh Greet everybody for here oh Padi jo shey shey, pelé oh Mo ti so fun won tele oh (ah) Belle oh Deliver like I get belle oh Dem say I dey go cele oh Dem say I dey go cele oh Espiritu Fortuna I go make you jo dada Shey you getty the power? Sweety pass amala ketu Shinji Kagawa Jesu kristi loba wa Got them falling yakata You know as e sabi girl dey do Sabi oh, oh-oh (come on, come on) Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (oh, yeah) Sabi oh (come on, come on), oh-oh (again) Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (oya na) Oni reason Oni reason, why dem dey call me oloyin While you beefing, I'm still lеading Kill anything, I no fit miss You no go fit in my shoes High fashion, Jimmy Choos Wanna sip somе gin and juice Tomorrow we'll be okay Espiritu Fortuna I go make you jo dada Shey you getty the power? Sweety pass amala ketu Shinji Kagawa Jesu kristi loba wa Got them falling yakata You know as e sabi girl dey do (ayy) Sabi oh, oh-oh (come on, come on) Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (oh, yeah) Sabi oh (come on, come on), oh-oh (again) Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh Yeah, yeah, yeah, yeah Espiritu Fortuna I go make you jo dada Shey you getty the power? Sweety pass amala ketu Shinji Kagawa Jesu kristi loba wa Got them falling yakata You know as e sabi girl dey do

Comments (0)

Sign in to join the discussion.

No comments yet. Start the conversation.