The Popes
Reason You cover

Lyrics & meaning

Reason You

Rema

◎ Rave & Roses (Ultra)✎ 0 annotations0 comments
Another banger Oh, omo 'nwa' Are you taken or are you available? Girl, I no dey whine you If to say I no see anythin' in you I no go reason you, I no go reason you, I no go reason you I no go reason you, I no go reason you, I no go reason you You dey heat my processor Shey na you wey dey shift my heart and my medu? Tell me what can I do? If to say I no see anythin' in you I no go reason you, I no go reason you, I no go reason you I no go reason you, I no go reason you, I no go reason you Wñn dè pè mí lò òmògọ' I don turn laughin' stock to my friends Say, "superstar boy like me, for one girl", I just dey fool myself You are special to me I no fit reason you less You dey shack me like Pami, from the day wey I see you Melanin shinin' I love that dress and the person in it In my feelings, Oluwa gan sef deserve credit Ọmọgè, anythin' you want I go give you like say I be genie And, the way you dey move, e be like say you get boyfriend? I say, make I ask you Oh, omo 'nwa' Are you taken or are you available? (Are you available?) Girl, I no dey whine you If to say I no see anythin' in you I no go reason you (I no), I no go reason you, I no go reason you I no go reason you (I no), I no go reason you, I no go reason you You dey heat my processor Shey na you wey dey shift my heart and my medu? Tell me what can I do? (Can I do) If to say I no see anythin' in you I no go reason you, I no go reason you, I no go reason you (I no) I no go reason you, I no go reason you, I no go reason you Girls dey find me unto globally You see me first hand and you no come lobby The thing dey muzz me And, you dey vex for men 'cause her ex dey toxic Girl, I'm sorry on behalf of every-body Shey na money, take am, baby, kilo kanmi? Melanin shinin' I love that dress and the person in it In my feelings, Oluwa gan sef deserve credit Omoge, anythin' you want I go give you like say I be genie And, the way you dey move, e be like say you get boyfriend? I say, make I ask you Oh, omo 'nwa' Are you taken or are you available? (are you available?) Girl, I no dey whine you If to say I no see anythin' in you I no go reason you, I no go reason you, I no go reason you I no go reason you, I no go reason you, I no go reason you You dey heat my processor Shey na you wey dey shift my heart and my medu? (heart and my medu?) Tell me what can I do? If to say I no see anythin' in you I no go reason you, I no go reason you, I no go reason you I no go reason you, I no go reason you, I no go reason you

The conversation00

Got a take on this song? Join the conversation.

Sign in to comment

No comments yet — be the first to say something.