✞
Rain
Song Info
- Album
- Olamidé
Uhh-uh
She love mi style
Unruly, get her energized
She's so elegant, very naughty
She fling it 'pon mi
Thick Naija gyal, ah whine pon ah yard man (Yard man)
Bring her 'pon the island, go a Portland (Portland)
You and I, I-I-I
Mi make yuh whine, oh (woi)
I cannot explain, how joy mix with pain
But just like the sun, we also need the rain
All the love that I shared, all the time invested, make dem no go down the drain (nah-ah)
If you while away the time I take care of you, you haffi left my heart in pain (òyá)
Shower me with love, and let it rain (let it rain-'in)
Rain on me oh, rain, rain (rain on me oh, rain, rain)
After the drought, the earth needs the rain
Rain on me oh, rain, rain (rain on me oh, rain, rain)
How many times I have to tell ya?
You always in my prayers
If the world is crashing, gyal, mi dey here
When I'm with you, singing glory, Hallelujah (glory, Hallelujah ohh)
Some people touch that mile, but you haffi decline (haffi decline)
They don't know how you feel inside (feel inside)
But when I call, you no dey waste time
Na me be your G and your slime (be your G and your slime)
This kind love, no be ordinary (ah-ah)
No dey fear, baby, no dey panic (ah-ah)
E dey be like we dey watch Titanic (ah-ah)
You be my healer and my soul mechanic
Ayy, e dey do me magic (ah-ah)
When you no dey by my side, I go sick (ah-ah, ahh)
My therapist and my shrink (ah-ah, ahh)
My joy giver when I don too dey think (oh-yeah)
Shower me with love, and let it rain (let it rain-'in)
Rain on me oh, rain, rain (rain on me oh, rain, rain)
After the drought, the earth needs the rain
Rain on me oh, rain (rain on me oh, rain, rain)
Love me (love me), hold me (hold me)
Kiss me like you cared about me
Squeeze me (squeeze me), touch me (touch me)
Sweetie pie, let me love you, mama, taught me well
Mi nuh fit joke with my woman (woman)
'Cause my mother na woman (woman)
And my sister na woman
Sweetie pie, let me love you, mama, taught me well
This kind love, no be ordinary (ah-ah)
No dey fear, baby, no dey panic (ah-ah)
E dey be like we dey watch Titanic (ah-ah)
You be my healer and my soul mechanic
Ayy, e dey do me magic (ah-ah)
When you no dey by my side, I go sick (ah-ah, ahh)
My therapist and my shrink (ah-ah, ahh)
My joy giver when I don too dey think
Shower me with love, and let it rain (let it rain-'in)
Rain on me oh, rain, rain (rain on me oh, rain, rain)
After the drought, the earth needs the rain
Rain on me oh, rain, rain (rain on me oh, rain, rain)
Rain on me (rain on me), rain
Rain on me (rain, rain)
Comments (0)
Sign in to join the discussion.
No comments yet. Start the conversation.