THE POPES
Pier 46 cover

Pier 46

Victony

Song Info

I geti gist for you (another world) Somebody say they love you I, I, I, I, I know somebody Hol' up, I'm on my way, hol' up, I'm on my way Wear makeup for your face, yeah, makeup for your face Go from Seychelles to Paris, Seychelles to Paris Girl, hol' up, I'm on my way, yeah (uh) Girl, hol' up, I'm on my way, yeah, hol' up, I'm on my way Wear makeup for your face, yeah, makeup for your face Go from seychelles to Paris, Seychelles to Paris Girl, hol' up, I'm on my way I geti gist for you Somebody say they love you I, I, I, I, I know somebody Oh-no-no-no-no No worry, my babe If you no get roof for your head Girl, you know you got a place in my heart Oh-no-no-no-no, oh E dey hard make I breathe sometimes Na your matter wey cover my chest Girl abeg, I dey come So abeg, make you free your calendar now Baby, give me pencil, na your attention I wan draw And my gokada go come through, or I go send my bicycle Baby, you are my truth, and our pikin go too soft E no go play kpakpangolo, e go ride new bicy- Hol' up, I'm on my way, hol' up, I'm on my way Wear makeup for your face, yeah, makeup for your face Go from Seychelles to Paris, Seychelles to Paris Girl, hol' up, I'm on my way, yea (uh) I geti gist for you (hol' up, I'm on my way) (Wear makeup for your face) somebody say they love you (go from Seychelles to Paris) I, I, I, I, I Girl, hol' up, I'm on my way (know somebody)

Comments (0)

Sign in to join the discussion.

No comments yet. Start the conversation.