The Popes
Pawon cover

Lyrics & meaning

Pawon

Zaylevelten

◎ then 1t g0t crazier✎ 0 annotations0 comments
Up-upstairs Make she climb up, huh I don high up I no fit come down, baby, climb up, uh For the money, I go jazz up (Ja-Jazz up) Money don drop for my laptop Yamski, no forget the password (Eh-huh) Yamski, dúró s'ókè, stand up (Tenski) Every single time wey I enter, pa wọn Tenski (Pa wọn) Mental (Pa wọn) Benzo, this one no be Venza, pa wọn Let's go, any instrumental (Pa wọn) Let's go, follow me dey enter (Pa wọn) Kpa,kpo-kpo di kpo-kpo di Pass the kpo make we go where the bóbó be Àwọn ló pa, wo fe ma bobo mí I don suffer, mo dé tí gbọ' wọ' sí Kpo-kpo, kpo-kpo, di, kpo-kpo, di, kpo (Kpo) Cana', e no dey gba, I dey blow my cana' Ṣe o de ri bí mo ṣe glow? (Glow) Fagbo, e don dey turn mе chinko My eyes low, no go dey whinе, I dey wò (Wò) Wos wobi (Wò), wos wobi Gbas-gbos, if you play with my money Who went, who goes? Make dem give them shoki All my diamonds so cold, e dey dance shoki (Shoki) Bae, I wanna do bọ', come put it on me (Me) Backi dey my mouth like toothpick when I just chop turkey Money, e dey gimme konji, ah With my yami, a naghị ekwu maka ji Every single time wey I enter, pa wọn Tenski (Pa wọn) Mental (Pa wọn) Benzo this one no be Venza, pa wọn Let's go, any instrumental Every single time wey I enter, pa wọn Tenski (Pa wọn) Mental (Pa wọn) Benzo this one no be Venza, pa wọn Let's go, any instrumental (Pa wọn) Let's go, follow me dey enter (Pa wọn)

The conversation00

Got a take on this song? Join the conversation.

Sign in to comment

No comments yet — be the first to say something.