THE POPES
On Form cover

On Form

Burna Boy

Song Info

(Whoever carry my Backwood, bring am out) (See Backwood for here, baba) (Come, make una no omila my Lord oh) (Bring am, my Lord, na hin be this) (Make e dey my possession) No shii Mmm-mm, (gba'bi, ma gba'be) O lo jina, o tun lo far, mm-mm And e no pass through Muritala, mm-mm No carry me for mind, mm-hmm I step in the name of love, oh-oh, oh-oh But, now-a-days, oh-oh Tell them what they like to hear, oh-oh, oh E shock them as dem see me Ani mio gba'waju wo'le, mo f'egbe wo ('gbe wo) Gba'waju wo'le, mo f'egbe wo ('gbe wo) Mmm-oh, error (error) Mio gba'waju wo'le, mo f'egbe wo ('gbe wo) Gba'waju wo'le, gba'waju wo'le, 'gbe wo ('gbe wo) Gba'waju wo'le, 'gbe-'gbe, 'gbe wo ('gbe wo) Ahh, e no go tire me Ahh-ah, nothing we never see, no dey f'ara si Person t'oba wu, k'obe, o lo finally I'm on form Ayyshi (Gba'bi, ma gba'be, gba'be, ma gba'bi) (Gba'bi, ma gba'be, gba'be, ma gba'bi) If I hear, if I hear say I complain (l'Eko) When I'm rocking, I'm rocking your body (body-oh) Sorry, coming from a long range And, as always, I'll be loving Anytime you holla me, I'm early (early) I'll be lifting early Sh'enri oh-oh, Sheri? (Sheri oh) Sh'enri oh-oh, Sheri? (L'Eko, won ni o l'ole) Ani mio gba'waju wo'le, mo f'egbe wo ('gbe wo) Gba'waju wo'le, mo f'egbe wo ('gbe wo) Mmm-oh, error (error) Mio gba'waju wo'le, mo f'egbe wo ('gbe wo) Gba'waju wo'le, gba'waju wo'le, 'gbe wo ('gbe wo) Gba'waju wo'le, 'gbe-'gbe, 'gbe wo ('gbe wo) Ahh, e no go tire me Ahh-ah, nothing we never see, no dey f'ara si Person t'oba wu, k'obe, o lo finally I'm on form I no dey too quick to talk, oh-oh No be talkative like that, woah-woah-woah I disguise my opolo, oh-oh Make them no see me at all No trust man oh, not even my shadow oh Knack am jejely nonstop, woah-woah-woah This industry won shame me, uh-mm Story of my life Ahh, e no go tire me Ahh-ah, nothing we never see, no dey f'ara si Person t'oba wu, k'obe, o lo finally I'm on form

Comments (0)

Sign in to join the discussion.

No comments yet. Start the conversation.