THE POPES
Ogechukwu cover

Ogechukwu

BNXN

Song Info

Vibes dey body, e no dey finish Vibes dey body, e no dey finish Oh-ahh Many people ask me how I do this Tell them na Ogechukwu wey dey do am finish And if them check my wallet see say money finish You know say dem go gather 'round to laugh me pieces, yeah, yeah-yeah Ask me, ask me, how I do this Tell them na Ogechukwu wey dey do am finish, eh-eh, eh As I dey sing this my music See all my peoplе gather 'round dey come dеy feel it, yeah Settle down, settle down Settle down, settle down Make I tell you story inside this my music, yeah Settle down, settle down Settle down, settle down Make I tell you story inside this my music, eh-eh, eh Many people ask me how I do this Tell them na Ogechukwu wey dey do am finish, yeah As I dey sing this my music You know the vibes dey body e no dey finish, yea Vibes dey body, e no dey finish (le, le-le le-le-le lo) Vibes dey body, e no dey finish (le, le-le-le, hmm) Anyi ge nye gi anwuli Egwu a bu egwu dinma Ka anyi nye gi anwuli, oh-wo-wo Egwu a bu egwu dinma Gbaram egwu ihunanya wu oh (ahn-ahn) Egwu ihunanya wu oh (eh-eh) Good and cavy ayy (ahn-ahn) Vibes dey body, e no dey finish Settle down, settle down Settle down, settle down Make I tell you story inside this my music, yeah Settle down, settle down Settle down, settle down Make I tell you story inside this my music, eh-eh, eh Many people ask me how I do this Tell them na Ogechukwu wey dey do am finish As I dey sing this my music You know the vibes dey body e no dey finish, e-e-e

Comments (0)

Sign in to join the discussion.

No comments yet. Start the conversation.