The Popes
Ogaranya cover

Lyrics & meaning

Ogaranya

Adekunle Gold

✎ 0 annotations0 comments
Butterflies in my tummy when the money enter Me I like it Getting rich and its all in the plan Mama I made it to Forbes I buy German for my baby Mo toju mommy mo tu ra le Soft living living Living like a superstar All I do is winning Tio no more loss Tin ba jaiye Ejo mi ko Ayefele what's the rush Kanayo kanayo Wetin dey sup Me nuh see no evil and I fear no one I do the sign of the cross Fo ju dimi don't be dumb Things are not the same on God I'm on a new level bobo I put it all on God So when you see me smile my brother, you for just show me love Viviendo la vida loca, nobody take my joy Better make way when you see ogaranya Ogaranya Easy money, money, money Ogaranya Ogaranya Too much money ni ni ni Ogaranya Ogaranya Easy money, money, money Ogaranya Ogaranya Too much money ni ni ni Ogaranya Them no believe in my come up I run my city I boss up Je ko wo mi pe I no wan talk You can't step to me so ri escort Gbedu way scatter igboro Make all the girls dem go low low Ise Oluwa ko s'eni to ye Ise oluwa ju t'afa lo All I do is winning Tio no more loss Tin ba jaiye Ejo mi ko Ayefele what's the rush Kanayo kanayo Wetin dey sup Me nuh see no evil and I fear no one I do the sign of the cross Fo ju dimi don't be dumb Things are not the same on God I'm on a new level bobo I put it all on God So when you see me smile my brother, you for just show me love Viviendo la vida loca, nobody take my joy Better make way when you see ogaranya Ogaranya Easy money money money Ogaranya Ogaranya Too much money ni ni ni Ogaranya Ogaranya Easy money, money, money Ogaranya Ogaranya Too much money ni ni ni Ogaranya

The conversation00

Got a take on this song? Join the conversation.

Sign in to comment

No comments yet — be the first to say something.