The Popes
Nzaza cover

Lyrics & meaning

Nzaza

Asake

◎ Mr. Money With The Vibe✎ 0 annotations0 comments
(Tune into the king of sounds and blues) Iyanu yen shock won bakan bi ti BadBoy Timz (BadBoy) Say wetin go be go be Dem no fit hold me, on G Won le-le, won le-le, won le-le oh From Ojuelegba to Ikate oh (Ikate oh) I show dem pepper kin to sa n'le oh (sa n'le) Because I know my dream, mi o kere oh (kere-e) Jazz on jazz but their jazz don cast Only strong fit to fit survive See am for my dream as I wear my crown Get down on my knees and I pray to Jah, ah Person wey no work oh, tell me how e wan chop? Men, I don't know, know Heavenly sound from the street, that's how we roll, yеah-yeah Emi o kere oh, еmi o kere, yeah-yeah Emi o kere, so fun, ma wo be oh Ma wo'be oh, ma wo eni kankan Emi o kere oh, emi o kere Emi o kere, so fun, ma wo be oh Ma wo'be oh, ma wo eni kankan Nzaza, Oluwa nzaza, ah Nzaza, Oluwa nzaza, ah Oluwa nzaza, nzaza, Oluwa nzaza (nzaza) Nzaza, Oluwa nzaza Nzaza, Oluwa nzaza (nzaza) Oluwa nzaza, nzaza, Oluwa nzaza So many "kilo kanmi?" (Kanmi) How many me I wan talk? (Wan talk) So many friends dey envy (envy) But, me, I no dey see them As I dey guide, I dey look, I dey ton won Anybody wa, mo ma kan won oh Emi l'omo tan ni kole pa'gan Now, I dey do big thing, I be lion My head strong pass coconut Dem try, dem no reach me, on God Anything wey you wish me, me, I wish you back Omo, make I focus on my grind oh Person wey no work oh, tell me how e wan chop? Men, I don't know, know Heavenly sound from the street, that's how we roll, yеah-yeah Emi o kere oh, еmi o kere, yeah-yeah Emi o kere, so fun, ma wo be oh Ma wo'be oh, ma wo eni kankan Emi o kere oh, emi o kere Emi o kere, so fun, ma wo be oh Ma wo be oh, ma wo eni kankan Nzaza, Oluwa nzaza, ah Nzaza, Oluwa nzaza, ah Oluwa nzaza, nzaza, Oluwa nzaza (nzaza) Nzaza, Oluwa nzaza Nzaza, Oluwa nzaza (nzaza) Oluwa nzaza, nzaza, Oluwa nzaza

The conversation00

Got a take on this song? Join the conversation.

Sign in to comment

No comments yet — be the first to say something.