THE POPES
NOW I KNOW cover

NOW I KNOW

Rema

Song Info

Album
HEIS
Pee pee Mention something they said All of my trauma dey hit me from many years ago All of my childhood I lost 'cause I wan feed family Inside my heart so dark but my face no dey show I no dey talk I no dey comot I just wan dey alone Sleepin pills no dey work so I steady overdose Fear no go let me talk things wey I do for the ones I love Everybody too selfish to see from my angle oo Do ninety nine but I no do one still it's still not enough Na now I know who dey for me All those I love turned enemies And now I know who dey for me All those I trust turned enemies I dey move like Messi when e dey for Barcelo E get how God go bless person dem go talk say na Devil oohh Me I no dey ask for favor small time dem go talk say I dey owe Na why I dey like to dey face all my problems on my own She tell me make I tell her all the pains wey I always envelope Right from my childhood I steady dey thug with the feelings wey I dey hold — uuoohhh Many battles I dey fight but regardless I'm steady on the road — aahhh Keep my guy Crayon safe for me na him I tell solo Na now I know (I know) who dey for me — aah All those I love turned enemies— aah And now I know (I know) who dey for me All those I trust turned enemies Na now I know who dey for me All those I love turned enemies And now I know who dey for me All those I trust turned enemies

Comments (0)

Sign in to join the discussion.

No comments yet. Start the conversation.