THE POPES

Night In Maryland

Nonso Amadi

Song Info

See as the people don dey confuse, na riot When I see the girlie don dey whine fire, I quiet I mean I realize the lies, I mean really realize the lies See as her body don dey 'cause riot, 'cause riot I pray for peace but I'm ready for war Mistake my kindness for bolo Someone I called OG for life I no go loose, last last na draw Blues and rhythm New school villain Sweet like cinnamon, I sting like venom Daily paper drip, I match with denim Guys from woji dem ah house we chilling Blues and rhythm New school villain Sweet like cinnamon, I sting like venom Daily paper drip, I match with denim Guys from woji dem ah house we chilling Girl I dey for Maryland And the traffic dey for the junction o Where I dey for Maryland And the studio sef wey I trek from o E no far from Maryland Shey you go let me know Where you come from o When I dey for Maryland When I dey for maryland See as the people don confuse, na riot When I see the girlie don dey whine fire, I quiet I mean I realize the lies, I mean really realize the lies See as her body don dey 'cause riot, 'cause riot Imagine all the time when dem shun me Imagine all the kele wey no look my way Imagine all the pa wey I come miss Imagine all the friends wey be enemies Knife for my back no dey conceal Same knife I take use unveil I no be your mate no dey compete My pocket dey swell no be konji Blues and rhythm New school villain Sweet like cinnamon, I sting like venom Daily paper drip, I match with denim Guys from woji dem ah house we chilling Blues and rhythm New school villain Sweet like cinnamon, I sting like venom Daily paper drip, I match with denim Guys from woji, dem ah house we chilling Girl I dey for Maryland And the traffic dey for the junction o Where I dey for Maryland And studio sef wey I trek from o E no far from Maryland Shey you go let me know Where you come from o When I dey for Maryland When I dey for Maryland Girl I dey for Maryland And the traffic dey for the junction o Where I dey for Maryland And studio sef wey I trek from o E no far from Maryland Shey you go let me know Where you come from o When I dey for Maryland When I dey for Maryland Girl I dey for Maryland Where I dey for Maryland Shey you go let me know Where you come from o When I dey for Maryland For girl I dey for Maryland Yes Jah We give thanks for love you know For life For energy, strength, perseverance, motivation, inspiration There's magic in kindness And integrity builds courage Nonso, your very existence is a rebellion my brother Discover the earth beneath the concrete Plant the seed, then watch it bloom Then watch it bloom Then watch it bloom

Comments (0)

Sign in to join the discussion.

No comments yet. Start the conversation.