The Popes
My Darling cover

Lyrics & meaning

My Darling

Victony

✎ 0 annotations0 comments
Jules baby (ay) My darling, my darling oh My darling, my darling oh My darling, my darling oh My darling oh My darling, my darling oh My darling, my darling oh My darling, my darling oh My darling oh Too many many fine girls dey for here oh But I getti, one in particular wey dey cluster my retina, yeah, yeah oh You know say men no come speak pho-ne oh? 'Cause the money getti vocabulary wey you fit learn, my onome Say na we dey do dorime, small boys dey do doremi Shey you wan come go dey fa-so-la-ti-do, my onome, oh baby, eh We go spray more miliki, all of your men still dey mikirimo Coconut oil no fit to fry your dodo, my onome, oh baby (My da') my darling, my darling oh My darling, my darling oh My darling, my darling oh My darling oh My darling, my darling oh My darling, my darling oh My darling, my darling oh My darling oh Do dorime, doremi Fa-so-la-ti-do, my onome, oh baby Seriously, I fit sharply Go file for divorce if you go follow me to my yard, oh my love Follow me to my yard, oh my love, ay-ay-ay-oh-ah Anybody, omo make I no catch anybody near you 'Cause I fit collapse anybody I no come here dey do Telly Tubbies (ay-ay-ay-oh-ah) I no come here, to come do Alibaba No be vibes and insha allah oh I no come here for this and that ay-yay And all the small small boys them go disembark 'Cause na okoto okoto okoto, skiridinbengbeng them dey yarn Say na we dey do dorime Small boys dey do doremi Shey you wan come go dey fa-so-la-ti-do, my onome, oh baby Eh, we go spray more miliki All of your men still dey mikirimo Coconut oil no fit to fry your dodo, my onome, oh baby My darling, my darling oh My darling, my darling oh My darling, my darling oh My darling oh My darling, my darling oh My darling, my darling oh My darling, my darling oh My darling oh

The conversation00

Got a take on this song? Join the conversation.

Sign in to comment

No comments yet — be the first to say something.