THE POPES
Lowzy cover

Lowzy

Zaylevelten

Song Info

Yamski, we dey on a lowzy, we no lousy We dey on a lowzy, we no lousy (Tenski) Lowzy, lousy (On a lowzy, we no lousy) Lot of people call me the G.O.A.T Yami, yamski, e dey go E dey go, omo yami (On yami) E dey go, e dey go, uh, yamski (On yami) Anywhere the money dey, me I dey (kpasi?) Anywhere the money dey, me I dey (kpase?) Yami, for the mu-mu, I dey on seh Yami, we dey pull through, we dey hot se Soon, yami, you go no say na we dey run here Tsunami na the water wey she dey pour when I pull up Inna mi ride inna mi Corvette Take Give dem the code like say na Sports bet Give me the kpa before I off shirt, uh yeah Give me the kpa before I come there My nigga, bring the water before we touch there, uh, uh Bring the water 'cause we dey hot seh You niggas wanna be us but you cannot seh You niggas wanna be us but you cannot seh Lil' mama want me to wife, but I can not seh No, I'm not stopping the grind, no i cannot seh Told her I love her but I dey whine (I dey whine) She pop a molly and she dey whine for the club I throw all the money like Asherkine Everyday I just dey pop out on a fly On a lowkey, I no dey mentally fine Aboki, give me the weed Make I light my kpoli Kpo-kpo, di, kpo, make I high Yamski, we dey on a lowzy, we no lousy (Lousy) We dey on a lowzy, we no lousy (Lousy) We dey on a lowzy, we no lousy (Lousy) We dey on a lowzy, we no lousy (Lousy) Yamski, we dey on a lowzy, we no lousy (Lousy) We dey on a lowzy, we no lousy (Lousy) We dey on a lowzy, we no lousy (Lousy) We dey on a lowzy, we no lousy (Lousy) Give me the kpa before I off shirt, uh yeah Give me the kpa before I come there My nigga, bring the water before we touch there, uh, uh Bring the water 'cause we dey hot seh You niggas wanna be us but you cannot seh You niggas wanna be us but you cannot seh Lil' mama want me to wife, but I can not seh No, I'm not stopping the grind, no i cannot seh Yamski, we dey on a lowzy, we no lousy (Lousy) We dey on a lowzy, we no lousy (Lousy) We dey on a lowzy, we no lousy (Lousy) We dey on a lowzy, we no lousy (Lousy) Yamski, we dey on a lowzy, we no lousy (Lousy) We dey on a lowzy, we no lousy (Lousy) We dey on a lowzy, we no lousy (Lousy) We dey on a lowzy, we no lousy (Lousy)

Comments (0)

Sign in to join the discussion.

No comments yet. Start the conversation.