THE POPES
Kolo (Kolomental II) cover

Kolo (Kolomental II)

Victony

Song Info

Bom- Ayy-ayy-hun Bomboclat, I call a bomboclat, a bomboclat, so who be the bomboclat? Bomboclat, I call a bomboclat, a bomboclat, so who be the bomboclat? Bomboclat, I call a bomboclat, a bomboclat, so who be the bomboclat? Bomboclat, I call a bomboclat, a bomboclat, so who be the bomboclat? Kolo, kolo, kolo Who open my kolo? Na where I hide my kolo Na there I keep my kolomentally Kolo, kolo, kolo, kolo Abi you dey on colos? Hm Wey you open my kolo For where I keep my kolomentally Eh-yeah-yeah-eh For where I keep my kolo Na who open my kolo? Na there I keep my kolomentally Yeah-yeah-eh For where I keep my kolo Na who open my kolo? And na there I keep my kolomentally Ring, ring See wahala dey call like, "Ring, ring" Jobless people dey find wetin do Ogbẹni, get the fuck out my LinkedIn Which agbero, which conductor Wey go make me to press my pim-pim? Normally, me, I no dey quick vex 'til you poto-poto my business (ayy, ayy-ayy, ah) Ring, ring See wahala dey call like, "Ring, ring" Jobless people dey find wetin do Ogbẹni, get the fuck out my LinkedIn Which agbero, which conductor Wey go make me to press my pim-pim? Normally, me, I no dey quick vex 'til you poto-poto my business Oh, yeah oh Kolo, kolo, kolo Who open my kolo? Na where I hide my kolo Na there I keep my kolomentally Kolo, kolo, kolo, kolo (Abi you dey on colos?) Abi you dey on colos? (O kéré si mi, kogbagidi, yea-yea) Wey you open my kolo (o kéré si mi, kogbagidi, yea-yea) For where I keep my kolomentally Bomboclat, I call a bomboclat, a bomboclat, so who be the bomboclat? Bomboclat, I call a bomboclat, a bomboclat, so who be the bomboclat? Bomboclat, I call a bomboclat, a bomboclat, so who be the bomboclat? Bomboclat, I call a bomboclat, a bomboclat, so who be the bomboclat?

Comments (0)

Sign in to join the discussion.

No comments yet. Start the conversation.