THE POPES
kalakuta cover

kalakuta

CKay

Song Info

C-C-CKay, yeah Yeah See, I be kalakuta soldier Steady shayo no fit sober Awon temi won ti cover mi No fit killi all the soldier After six bottles of shayo Everybody dey go down low Every time I upload my shit, everybody dey go download Ofese wun (ayakata) Ofese gbon (ayakata) Ofese - (ayakata) Aah, ofese (ayakata) Ofese won (ayakata) Ofese whe (ayakata) Shake it titi (ayakata) Ehn, shake it toto (ayakata) Ah, kimon (Samba eh-eh-eh, samba) Bring the money from my shokoto, aroma lashitan As them go say for Sokoto, baby ikpa wa san wan (okay) The party no dey finish oh The shayo no dey finish oh The kele no dey finish The igbo no dey finish oh Too many things to do wey you no go do fit to do am finish Police stop my car, dem stop and search me dem no see nothing But dem still dey look my face Dey ask me say make I find dem something, eh Ofese wun (ayakata) Ofese gbon (ayakata) Ofese - (ayakata) Aah, ofese (ayakata) Ofese won (ayakata) Ofese whe (ayakata) Shake it titi (ayakata) Ehn, shake it toto (ayakata) Ah, kimon (Samba eh-eh-eh, samba) Bring the money from my shokoto, aroma lashitan As them go say for Sokoto, baby ikpa wa san wan (okay) Kalakuta, kalakuta Kalakuta, kalakuta Kalakuta, kalakuta Kalakuta, kalakuta Kalakuta, kalakuta Kalakuta, kalakuta Kalakuta, kalakuta, kalakuta (Samba eh-eh-eh, samba) July Sonics

Comments (0)

Sign in to join the discussion.

No comments yet. Start the conversation.