The Popes
joanna cover

Lyrics & meaning

joanna

Omah Lay

◎ Boy Alone (Deluxe Edition)✎ 0 annotations0 comments
(Original) Uh, uh-uh-uhnn Uh-uh-uhn, uhnn (Josii) Ayaya mo (ayy), oh (ayaya mo, oh) My mama mo, oh (my mama mo, oh) Hey, my papa oh (where my papa oh?) This is a one man parol oh (one man parol oh) (Josii), ayy Joan', l dey for you (ah) I dey for noon (wooh-wooh), I dey for night (wooh) As I dey follow you I gat dey move like soldier ant (Josii) Obara Jesus, na Him I use cover my eyes Commander Chief of, Yakubu Danjuma Gowan My Joan, Jo' Jo', my bébé Na you go kill me oh (josii) Jo', Jo' dey high me when l'm sober, ah (Jowi-'wi, 'wi) I'm doing better, oh my bébé (Joanna) Anytime you call me, I'll be available (Joanna), (Josii) Jo', Joan', Jo', my bébé oh (Joanna) Jo', Jo', dey high me when l'm sober (na you go kill me oh) I'm doing better, oh my bébé (Joanna) Anytime you call me, I'Il be available (Josii) My melody oh, my melody cannot leave her head (leave her alone)⁶ Oh my energy, oh my energy cannot take me there (I need your own) Okosisi, okosisi, okosisi oh (bullet proof) Anoti-ti, anoti-ti, anoti-ti ye (oh-oh, oh) If l dey lie, if I dey lie About my feelings about you If you be fight I wanna die inna the battle Take me to war Then, you go know I be sir warrior Oh auntie, le ayy-ayy, choi (uhmm) Joanna Jo', Joan', Jo', my bébé Na you go kill me oh (josii) Jo', Jo', dey high me when l'm sober (Jo-'anna) I'm doing better, oh my bébé (Jo-'anna oh-oh) Anytime you call me, I'll be available (Joanna), (Josii) Jo', Joan', Jo', my bébé oh (na you go kill me oh) Jo', Jo', na you dey high me when l'm sober (Jowi-'wi, 'wi) I'm doing better, oh my bébé (Joanna) Anytime you call me, I'Il be available (josii) Ayaya mo (ayy), oh (ayaya mo, oh) My mama mo, oh (my mama mo, oh) Hey, my papa oh (where my papa oh?) This is a one man parol oh (one man parol oh) (Josii), ayy

The conversation00

Got a take on this song? Join the conversation.

Sign in to comment

No comments yet — be the first to say something.