THE POPES
Igbo Boy cover

Igbo Boy

Suono Sai

[Intro] Sai, Sai, Sai, Sai, Sai, Sai, Sai Make they no go think say (Sai, Sai, Sai, Sai) [Chorus] Make they no go think say I go calm down After this one na back-to-back oh, pack am Pack am up with another one, and another one, and another one (What?) Uh, say, I dey on Lacoco, but the Coco na the koko I dey on gbana, but the para na the koko Uh, I dey Polanco with my Coco, na the koko Huh, koko di koko, koko, kokodiko (Mm-mm) Kpokpo di kpokpo, kpokpo, kpokpo di kpo [Verse] (Sai, Sai) Na me dey give them, Oshozondi, na me dey give them Ọmọtena na gbaká m isi, I dey tell her, "I like as she be" Ikebe na-emere m ahụ́, ikebe o gbaka m ahụ́ Shе say, "I too dey disturb", for my hometown, I too dey disturb For my homеtown, ebe m si futa For my hometown, e kpọ kwa gallant (Heh, heh, heh) A di m well-known (Heh, heh, heh), ha na tu m egwu (Heh, heh, heh) Like Elumelu (Heh, heh, heh), o bughi egwuregwu (Heh, heh, heh) A bu m onye isi, na me dey run the city (Dey run the city) Make them no go temper my BP I dey para, I dey calculate Make e no be say them wanna whine me for here Huh, I dey no take nonsense We dey burst kele, burst kele Say e too sure, anytime I enter, burst kele Oyibo pepper, we dey para, pack am pass anybody papa If they wan try me, I go chop am, chop am, chop anybody papa I been hear say them dey find me, I been hear say them dey find me All the label wan dey sign me, all the label wan dey sign me, huh Say the e-money from Germany, huh, me wey be say I dey Cali (In Sai, trust, What?) [Chorus] Huh, say, I dey on Lacoco, but the Coco na the koko I dey on gbana, but the para na the koko Uh, I dey Polanco with my Coco, na the koko Huh, koko di koko, koko, kokodiko (Mm-mm) Kpokpo di kpokpo, kpokpo, kpokpo di kpo [Outro] Sai, Sai (Sai)

Comments (0)

Sign in to join the discussion.

No comments yet. Start the conversation.