THE POPES
Guide Pass cover

Guide Pass

Zaylevelten

Song Info

This thing no be that thing wey you dey think This thing no be that thing wey you dey think No long thing reason my money before i blink Wink Reason the money before i wink Youngin Say they wana learn as we dey jig Jiggy Say they wana know how we dey big Jiggy Shey na the coco i dey drink Jiggy Shawtie say she like the way i sing Me i no dey see you me i don pass you No be say we get issue i don pass you No be say you hol am me i guide pass you All my guys fresh die and them guide pass you No be to dey kpenke Man you gats hustle Me i jus dey gbese When i see pounds Yami Get my yami wey go bounce you Try me, get my yami wey go bounce you (tenski) I jus dey do my thing cuz i no wan collect talk I no wan collect talk I jus wan collect work And if you wana bring me downski Ko le work And everytime dem play my jamski We dey bur bur burst am Rock am Balenciaga strike we dey rock am Who say we dey fuga we go knock am If the maye sure sure lock am If a nigga broke then it's not calm nigga Hustle nigga Man i gotta go and get that bussdown nigga I dey with your kele she dey burst my nigga No time for the drama i dey rush Nigga Shawty want it with me cuz im up Shawty want it with me cuz my money too much Shawty want it with me cuz the burti too much I dont wana go outside i no dey party too much Yea lil mama getting high cuz the cana too much Shawty wanna die cuz the cana too much I don see them for their ama them dey kala too much Jiggy Jiggy Shey na the coco i dey drink Jiggy Shawtie say she like the way i sing Youngin Say they wana learn as we dey jig Jiggy Say they wana know how we dey big Jiggy Shey na the coco i dey drink Jiggy Shawtie say she like the way i sing Me i no dey see you me i don pass you No be say we get issue i don pass you No be say you hol am me i guide pass you All my guys fresh die and them guide pass you Me i no dey see you me i don pass you No be say we get issue i don pass you No be say you hol am me i guide pass you All my guys fresh die and them guide pass you

Comments (0)

Sign in to join the discussion.

No comments yet. Start the conversation.