THE POPES
Gimme Dat cover

Gimme Dat

Ayra Starr

(Gimme that, ay-ay) Gimme that love, gimme peace of mind No ṣere, cure me with your waist line I want that peace of mind wey dey come with awoof (wey dey come with awoof) Baby, na one-man race we dey run, so make you no go waste time Oh no, no pressure Make you gimme that love If you gimme, me, I no go let go Gimme, make I cure my sanko Feelings got me hitting on a freaky dance floor Make you gimmе that love If you gimme, me, I no go lеt go Make you gimme, make I cure my sanko Feelings got me hitting on a freaky dance floor Diallo, Diallo If I give you my love o Make you no disappoint o Me, I get you for mind o Diallo, Diallo If I give you my love o Make you no disappoint o Me, I got you for mind o God-damn Arabirin, God-damn E get the way your body make me feel excited Loving you dey put me on a different mindset Girl, na only you dey make me stick to one girl God-damn Ẹlẹyinju ẹgẹ, God-damn Picture-perfect, no dey mind dem Keep it private, fọkan balẹ If you need me, baby, I'll be right there One more time for my lady o (for my lady o) Pump action, you dey gbe mi o (gbe mi o) Do me many things ti o le ye mi o (ye mi o) I'm ready if you're ready too Gimme that love (gimme that love) If you gimme, me, I no go let go Gimme, make I cure my sanko Feelings got me hitting on a freaky dance floor Make you gimme that love If you gimme, me I no go let go Make you gimme, make I cure my sanko Feelings got me hitting on a freaky dance floor Diallo, Diallo If I give you my love o (if I give you my love) Make you no disappoint o (make you no disappoint) Me, I get you for mind o Diallo, Diallo If I give you my love o (if I give you my love) Make you no disappoint o (make you no disappoint) Me, I get you for mind o (mind, mind o) So many people wan lick my stew So baby, chill, make I survey your tools And if I handle your two by two You fit to scream, you go lose your cool So many reasons are written in the stars Oh my God, you are the reason I do what I do So baby, make you give me your love Make you gimme that love If you gimme, me, I no go let go (I no go let go) Gimme, make I cure my sanko Feelings got me hitting on a freaky dance floor Make you gimme that love (gimme that love) If you gimme, me, I no go let go (I no go let go) Make you gimme, make I cure my sanko Feelings got me hitting on a freaky dance floor Diallo, Diallo If I give you my love o (If I give you my love) Make you no disappoint o (make you no disappoint) Me, I get you for mind o Diallo, Diallo If I give you my love o (If I give you my love) Make you no disappoint o (make you no disappoint) Me, I got you for mind o (mind-mind o) vybeO (vybeO) Ge-ge, ge-ge, ge-ge Ge-ge, ge-ge, ge-ge, ge-ge (No worry)

Comments (0)

Sign in to join the discussion.

No comments yet. Start the conversation.