THE POPES

Gbagada Express

BOJ

Song Info

(Follow me, follow me, kálọ) (Follow me, follow me, kálọ) (Follow me, follow me, kálọ) (Follow me, follow me, kálọ) I no dey do gra-gra Told you in 2011 Before I shake your hand Money must fall from heaven Shey your dey look my eye (eye) Me I dey level (level) Before I dey with devil (devil) Money go fall from Heaven (Heaven) Ah, I no be small pikin I am not beneath you 'Cause of the colour of my skin, ewo, ewo Me, I no dey complain, oh Things wey dey my mind, oh This world cannot contain, oh Ay-ay-ay, ewo, ewo Me, I no dey complain, oh Things wey dey my mind, oh This world cannot contain, oh Ewo, ewo Ṣo le to'yẹn? Mo ní, ko le to'yẹn Otí sú mí, men, mo ní, otí re mí, men Tó yẹn oh, mo ní pé, ṣo le to'yẹn? oh-yeah Follow me, follow me, kálọ (kálọ) Follow me, follow me, kálọ To my pardi beer parlour To my pardi beer parlour Follow me, follow me, kálọ Follow me, follow me, kálọ To my padi beer parlour To my padi beer parlour Yeah

Comments (0)

Sign in to join the discussion.

No comments yet. Start the conversation.