THE POPES
FUN cover

FUN

Rema

(London, London, London) (Another banger, banger-banger) Abeg, pass me my cup (pass me my cup) I just want to have fun (want to have fun) I no wan worry too much (worry too much) I no wan worry too much (worry too much) I don dey gather my funds Me and my guys dey on soft If you dey hate, no be my fault Better wait for your turn Oyá ò, I'm dripping (oyá ò, I'm dripping) Pẹlu water Fiji (Fiji) Balenciaga, Ricky (oh-Ricky) Girls no wan leave me Share money for my guys like Cabin biscuit, we litty-hmm Pushing P's on lowkey Don't play with me, I do this I no get competition, my enemy na sapa (say na sapa) Na why I gara (na why I gara) 'Cause I no fit loose guard (I no fit loose guard) Family matter, men still mount, Insha Allah ah-ah Stuck to the plan-an-an Keep my head up even though say sometimes it seems very hard-ard-rd Ọmọ mi, my dream big, my pocket filled with green salad MIA, email, me I can't give you my AT&T, man No time for beefing anybody, no be wetin bring me come here I no like stress Abeg, pass me my cup I just want to have fun I no wan worry too much I no wan worry too much I don dey gather my funds Me and my guys dey on soft If you dey hate, no be my fault (fault) Better wait for your turn Oyá ò, I'm dripping (oyá ò, I'm dripping) Pẹlu water Fiji (Fiji) Balenciaga, Ricky (oh-Ricky) Girls no wan leave me (leave me, ee) Share money for my guys like Cabin biscuit, we litty-hmm Pushing P's on lowkey Don't play with me, I do this (I do this) OYO, OYO ohh (OYO) The streets ain't got no love (no love) Mm-mm, no matter what you do People dem must to talk Even if say you wan respond (even if say you wan respond) They go say you're the one who's immature, like say na your fault Ọmọ, you gats serve before you turn boss Ọmọ mi, e go hard before e go soft Universe no like force Take your time, brother mi, no rush (no rush, no rush) Abeg, pass me my cup I just want to have fun I no wan worry too much I no wan worry too much I don dey gather my funds Me and my guys dey on soft If you dey hate, no be my fault (fault) Better wait for your turn Oyá ò, I'm dripping (oyá ò I'm dripping) Pẹlu water Fiji (Fiji) Balenciaga, Ricky (oh-Ricky) Girls no wan leave me (leave me, ee) Share money for my guys like Cabin biscuit, we litty-hmm Pushing P's on lowkey Don't play with me, I do this

Comments (0)

Sign in to join the discussion.

No comments yet. Start the conversation.