THE POPES
Forever cover

Forever

Joeboy

Song Info

Oh yeah Pon deck I'm never losing sha Do it for the love of the music ah When I Dey feel low I no fit stop I no fit let up I cannot Jonez My destiny e Dey for my hand Na wetin me I know I no Dey fear no evil o I'm always grinding, hustling Remember rainy days now my sun is shining But I still Dey keep am real o Good energy Nothing dem go tell me Emi nikan na lomo na ko de se lo mi Far eh Far oh My story gone far o Egberi mi far eh far oh My story gone far oh Far eh Far oh My story gone far o Egberi mi far eh far oh My story gone far oh What is my street credibility They know I can kill a beat With a word of wisdom No blood never spilling it No love I can deal with it One spliff I'm good with it Lord give me any you will Whether the good or the evil deeds But just give me the power to live with it This world cannot finish me It's cold with savages Teme Fa eh fa oh Egberimi fa oh Alukosimeaye ani Minangba oh Sekiri be ani wa anga oh Ani Fa eh fa oh La wa luwa Egberi mi fa oh Wa luwa o

Comments (0)

Sign in to join the discussion.

No comments yet. Start the conversation.