The Popes
For Here cover

Lyrics & meaning

For Here

BNXN

◎ Sorry I'm Late✎ 0 annotations0 comments
Hmm-mm, hmm Oh, oh-oh My girl, it's ironic that you're all I need F'ejo, ko pami, you know, I'll be there for sure Listenin' to you Just do what you do, girl I'm watchin' you I'm thinkin' 'bout what we 'bout to do No jokin' oh, we'll take it slow, the way you like it oh Ironic, that you're all I need and you You know it's true Baby, you go wound person Shey you know somethin' See dem no dey tell person You go see somethin' You go learn lesson Shawty a drug, she my medicine You go wound person Shey you know somethin' See dem no dey tell person You go see somethin' You go learn lesson Shawty a drug, she my medicine Na for here? Shey you dey whine me for here? Shey na for here? Shey na for here? Wey you wan dey whine me for here Na for here? Shey na for here? Wey you dey whine me for here? Say, if I here say na for here? Wey you wan dey whine me for here? Shey na for here? Shey na for here? Shey you dey whine me for here? Say, if I hear say na for here You wan dey whine me for here See baby, I go sit up oh When it comes to you You my Juliet oh I be your Romeo Make dem give chance oh When you comin' through Shey dem no see you? Obirin meta oh, oh-oh Zanzibar, Zanzibar Your body takes me on a trip so far Born sinner, born sinner It's your temple I'll worship, from afar Zanzibar, Zanzibar Your body takes me on a trip so far Born sinner, born sinner It's your temple I'll worship, from afar Na for here? Shey you dey whine me for here? Shey na for here? Shey na for here? Wey you wan dey whine me for here Na for here? Shey na for here? Wey you dey whine me for here? Say, if I here say na for here? Wey you wan dey whine me for here? Shey na for here? Shey na for here? Shey you dey whine me for here? Say, if I hear say na for here You wan dey whine me for here See baby, I go sit up oh When it comes to you You my Juliet oh I be your Romeo (Make dem give chance oh) When you comin' through Shey dem no see you? Obirin meta oh, oh-oh (T Jay Mix) (Perlz, Perlz)

The conversation00

Got a take on this song? Join the conversation.

Sign in to comment

No comments yet — be the first to say something.