THE POPES
Fly cover

Fly

Zaylevelten

Song Info

(Tenski, save me) See as I dey tasan san, see as I dey shine (I dey shine) Baby, look me, tell me say I shy How I go dey shy? Shawty wanna pull up, pull up, for the high (For the high) Shawty wanna pull up, pull up, for the night Tenski, but I still be rockin' number nine E no dey go my pocket, I go put am for the side I just dey know say Abu Dhabi different from Dubai Any which way we dey go, we dey fly Yami, we dey dey dey, on the fly W—, we dey kpo, we dey high For my circle, no mgbeke, we dey guide (Guide) K—, know you can't beat us but we know say you dey try Shawty don dey follow for the guide, for the yami Say, she wanna go, and I fly to Miami All dem other niggas dem dey try, ko le bami Yeah, wo le bami, they say make I wait (Heh, heh, heh) How I wan dey wait? No time to dey waste Tell me when you reach, make I call them for the gate Why you come dey shock? Say, "Na me wey get the place?" Why you come dey fear for here? You safe A—, all my niggas mount (Ha) Love as I dey guide, I dey throw any amount (Ha) No dey ask the price, make I know the whereabout Yeah, got my foot on they neck, got my foot on they neck I no fit write the paper, if e no be cheque No fit write the paper, if e no be cheque Mobile deposit from the maye wey I check Everywhere stew stew, everywhere che-che Everywhere good good, everywhere che-che I dey on Lacoco, this one no be Henne' See as I dey tasan, see as you dey swegbe B—, baby look me, tell me say I shy, how I go dey shy? Shawty wanna pull up, pull up, for the high Shawty wanna pull up, pull up, for the night Tenski, but I still be rockin' number nine E no dey go my pocket, I go put am for the side I just dey know say Abu Dhabi different from Dubai (From Dubai) Any which way we dey go, we dey fly Yami, we dey dey dey, on the fly W—, we dey kpo, we dey high For my circle, no mgbeke, we dey guide (Guide) Know you can't beat us but we know say you dey try Shawty don dey follow for the guide, for the yami Say she wanna go, and I fly to Miami All the other niggas dem dey try, ko le bami

Comments (0)

Sign in to join the discussion.

No comments yet. Start the conversation.