The Popes
Fi Kan We Kan cover

Lyrics & meaning

Fi Kan We Kan

BNXN

✎ 0 annotations0 comments
(Fi'kan we'kan, fi'kan we'kan) Ob' (Fi'kan we'kan) Obah (fi'kan we'kan) (Fi'kan we'kan, fi'kan we'kan) (Fi'kan we'kan) what dem-a say? (Fi'kan we'kan, fi'kan we'kan...) I'm going so tey, I'm going that way Ṣo fi'kan we? Ṣo fi'kan we'kan? Nnkan we Ṣo fi'kan we'kan? Nnkan we Ṣo fi'kan we'kan? Nnkan- (Ṣo fi'kan we'kan? Nnkan we) Oh, as you can see, something wey no dey for me I no fit put my mind, you see, if no be money wey go sweet me like vitamin C Oh, as you can see, something wey no dey for me If you don't say that you're for me, it's no guarantee I no fit say you be my padi For my money, mo le ka ẹ mọ one corner For my balance, you no straight, my guy, you too kana I enter small yawa for your matter You dey owe me, you wan dey come Fi'kan we'kan nnkan, fi'kan we'kan nnkan You wan dey fi'kan we'kan nnkan, fi'kan we'kan nnkan You wan dey fi'kan we'kan nnkan, fi'kan we'kan nnkan You wan dey fi'kan we'kan nnkan, fi'kan we'kan nnkan Why you wan dey fi'kan we'kan nnkan? Fi'kan we'kan nnkan You wan dey fi'kan we'kan nnkan, fi'kan we'kan nnkan Pay me my money, make I ball small Stop all the long talk, I no dey forum Me, I wan sungbalaja with my day ones, my day ones I no fit let my enemies shame me gan-an Na why me I no dey rest, I always dey work Coward, if I say I wan lazy gan-an I go pick money before I pick my babe call Because e dey stop nonsense, you dey hate on me, how market? If I fall, ọmọ, make I bend Say, you get fake dreads, but you wan give me advice about patience, are you making sense? Stand fit before I change my color, color I dey talk, you dey talk, shut up Me wey be wèrè, I no be bọlọ Ṣebi, you be Mama Ebo? l'm fed up, uh-uh-uh You wan dey fi'kan we'kan nnkan (fi'kan), fi'kan we'kan nnkan (fi'kan we kan, uh) You wan dey fi'kan we'kan nnkan (yeah, ah-ah), fi'kan we'kan nnkan (pay me my money) Why you wan dey fi'kan we'kan nkan? (Fi'kan we'kan o) Fi'kan we'kan nkan (fi'kan we'kan o) You wan dey fi'kan we'kan nnkan (fi'kan we'kan o), fi'kan we'kan nnkan (mm-mm) (Fi kan we'kan, nnkan we) (Ṣo fi kan we'kan? Nnkan we) (Ṣo fi kan we'kan? Nnkan we) (Ṣo fi kan we'kan? Nnkan we) (Ṣo fi kan we'kan? Nnkan we) (Ṣo fi kan we'kan? Nnkan we) (Ṣo fi kan we'kan? Nnkan we) (Ṣo fi kan we'kan? Nnkan we)

The conversation00

Got a take on this song? Join the conversation.

Sign in to comment

No comments yet — be the first to say something.