The Popes
everyday cover

Lyrics & meaning

everyday

Fireboy DML

✎ 0 annotations0 comments
(Ob' Obah) (What dem-a say?) Tell me, where you dey? Lati Satide I go meet you there 'Cause I miss you every day Call me any day I'll be on my way I'm one call away No matter the situa' Girl, I'm not sure if my action Done dey too much, I love you with passion Jessica, Jennifer, familáṣọ Awusubilai, no more fornication Duro na, baby ma sọ Girl, I want some I say, "Na you, only you I wan dey sanction" Ye, ọmọ yapa for my catalogue But na only you wey I want for my mansion, oh Girl, I'm not here to dey confuse you Girl, I'm only here to dey convince you That I love, and I need, and I miss you Me, I love your body and your melanin, too Follow me go Gimme ginger Take me high when my energy low I never love you finish oh Don't leave me, oroma Ah, baby, let me take you to Ibiza Let me put a ring around your finger If you make the memory to linger I will give you anything you want Gba, ko jẹ And I go gallant, I no go fear You do me tungba, but I don't care I'm in my feelings And I just want make you know Tell me, "Where you dey?" Lati Satide I go meet you there 'Cause I miss you every day Call me any day I'll be on my way I'm one call away No matter the situa' Girl, I'm not sure if my action Done dey too much, I love you with passion Jessica, Jennifer, familáṣọ Awusubilai, no more fornication Duro na, baby másọ Girl, I want some I say, "Na you, only you I wan dey sanction" Ye, ọmọ yapa for my catalogue But na only you wey I want for my mansion, oh But na only you, but na only you But na only you, but na only you But na only you, but na only you But na only you-you-you, you

The conversation00

Got a take on this song? Join the conversation.

Sign in to comment

No comments yet — be the first to say something.