THE POPES
EGUNGUN cover

EGUNGUN

Rema

Song Info

Album
HEIS
Another banger Don't call my phone if it's not 'bout the money oh, the money oh I dey para if I drop the gbẹdu, the gbẹdu it must enter oh South Africa baddie stacked in my Bentayga, ọmọ, for later And if you owe me money, pay me, I no fit forget my raba oh, for where? Normal level, una know me Wahala boy gan-gan, egungun I no come here mukulu, look at you Can't catch me sleeping, egungun Mo ti fa kana ku, California Backwood, make me zuzu, zuzu Ṣebi na hide and seek? Money cover my face, egungun, egungun Emi ni dollar еarner, ọpẹ oh Emi ni water bеnder, diamond all over me oh Tinukẹ, she dey dance to my gbẹdu oh, pa wọn Ẹja nla oil full my dada ohh, dada oh No go lose guard your Amex card, all my boys we go lalakulala Bring anybody wey talk say him sabi do pass me, I do pass am I no dey perform if I no see balance, see me, see wahala, oh Half wey you pay, fit carry many artist, except Rema o Normal level, una know me Wahala boy gan-gan, egungun I no come here mukulu, look at you Can't catch me sleeping, egungun Mo ti fa kana ku, California Backwood, make me zuzu, zuzu Ṣebi na hide and seek? Money cover my face, egungun, egungun Hey, ebelebe-belebe-bebe (ebelebe) Ah, who be that girl wey dey shake ikebe? (Call am, make we for dey) Call am, make we for dey Big nyash, she con get K-K-K-K, eweleke 50K dollars, use am spray, no lele Don't call my phone if it's not 'bout the money oh, the money oh I dey para if I drop the gbẹdu, the gbẹdu it must enter oh South Africa baddie stacked in my Bentayga, ọmọ, for later And if you owe me money, pay me, I no fit forget my raba oh, for where? Normal level, una know me Wahala boy gan-gan, egungun I no come here mukulu, look at you Can't catch me sleeping, egungun Mo ti fa kana ku, California Backwood, make me zuzu, zuzu Ṣebi na hide and seek? Money cover my face, egungun, egungun Ṣebi na hide and seek? Money cover my face, egungun, egungun

Comments (0)

Sign in to join the discussion.

No comments yet. Start the conversation.