THE POPES
Don't Know cover

Don't Know

Davido

Song Info

Album
5ive
Wah dem a seh? Fuck all the clout, I'm with my thoughts (yeah, yeah) Thinking alone (thinking alone), it's time to go Liquor in my cup, taking many shots All the shayo no dey work I need you for my body and soul I fọ for you, o ti lọ Give me that shikintan Wey dey make me dey speak in tongues Blow me like a pin pin pon You and I supposed to link up The way you move that thoia, thoia, thoing Come to me, bẹbẹ n lọ No waste time, osiso Girl, you dey ginger me kọrọ Girl, you dey ginger me kọrọ Lalẹ Friday, o n lọ, titi Monday, o n lọ Girl, you dey ginger me kọrọ Girl, you dey ginger me kọrọ Lalẹ Friday, o n lọ, titi Monday, o n lọ You don't, you don't, you don't even know what you do to me (you don't) You don't even know what you do to me (ah, you don't) You don't even know what you do to me You don't, you don't, you don't even know what you do to me (you don't) You don't even know what you do to me (ah, you don't) You don't even know what you do to me Christian Dior, Louis Vuitton, o ti lọ O ti lọ (yeh, yeh, yeh, yeh, yeh) Gucci bag, Versace, o ti lọ, oti lọ So I dey call your phone make we talk together Leave my girl, my only chikala Bring your body, make I feel the balabala Chop my raba raba, chop the gala gala No dey para para, I no go wahala Sweet like panla, fit pa Swear to God, you dey use kayamata Sweet my body and blow my oblangata Girl, you dey ginger me kọrọ Girl, you dey ginger me kọrọ Lalẹ Friday, o n lọ, titi Monday, o n lọ Girl, you dey ginger me kọrọ Girl, you dey ginger me kọrọ Lalẹ Friday, o n lọ, titi Monday, o n lọ You don't, you don't, you don't even know what you do to me (you don't) You don't even know what you do to me (ah, you don't) You don't even know what you do to me You don't, you don't, you don't even know what you do to me (you don't) You don't even know what you do to me (ah, you don't) You don't even know what you do to me

Comments (0)

Sign in to join the discussion.

No comments yet. Start the conversation.