THE POPES
Day By Day cover

Day By Day

Simi

Hmmm See me now Niphkeys! Vado! Everyone going through something No be say only me get something, for my head As long as my heart is pumping Just believe say joy is coming, in the morning Sugbon lo oni Alagba o ejo e sha adurami fun mi, pray for me Make the work of my hand prosper Anywhere wey I pour water, make seed start to grow Oro otito take it day by day Sha ma rora, when the storm is over, I go raise my shoulder Power me like solar, Oladamola (Simisola) Kama ri alakoba, alafiya lo gba And until then, I take it day by day Opportunity show up everyday Go get that money Go get that babe When things are bad When things are shaky Omo aye no go frown face Stand up ti were bo, oni bi ose je But you can’t give up Allow yourself to grow ooo (okay) On my neck is diamond Awon temi ton danyon mo On my wrist is a rose gold All the girls them go low, emi vado That guy no dey show love I dey show love but I dey keep am on the low Uncle K simisola kanipe Sha ma rora, when the storm is over, I go raise my shoulder Power me like solar, Oladamola (Simisola) Kama ri alakoba, alafiya yo gba And until then, I take it day by day Hopefully I’ll get to say mama I buy you house Hopefully one day papa I buy you car Alafiya ati emi gigun ni am bere fun Ore ofe ki adura gba

Comments (0)

Sign in to join the discussion.

No comments yet. Start the conversation.