The Popes
Celebration cover

Lyrics & meaning

Celebration

Joeboy

◎ Somewhere Between Beauty & Magic✎ 0 annotations0 comments
Ayy Celebration, celebration, na Jubilation, jubilation (na, na, na-na) Celebration, celebration Wey we con do for our life, we go dey alright oh Tori ma lowo, ma lola Ma ra lé, mara le Ma jaiye, ma ra moto Won ma ro pe mo she lotto Ma lowo, ma l'ola (lowo, lowo-lowo, lowo) Ma ra lé, mara le (l'ola, l'ola, l'ola, l'ola) Ma jaiye, ma ra moto Won ma ro pe mo she lotto Yeah-yeah, yeah, yeah E go clear, if you get patience Clean heart, I no like pretense Omo, na blessings wey dey my location (location oh, oh) Badmind, leave my circumfеrence Dem go do, dеm go yarn nonsense I no send, I dey for high vibrations oh Tori ma lowo, ma l'ola Ma ra le, mara le Ma jaiye, ma ra moto Won ma ro pe mo she lotto Ma lowo, ma lola (lowo, lowo-lowo, lowo) Ma ra le, mara le (l'ola, l'ola, l'ola, l'ola) Ma jaye, ma ra motto Won ma ro pe mo she lotto Yeah-yeah, yeah Celebration, celebration, na Jubilation (na, na, na-na), jubilation, na, na, na-na Celebration, celebration Wey we con do for our life, we go dey alright, oh no, no-no Gbese kan soke Jijo yen, je kin mo pe "O wa okay" To ba fe lowo, laiye yi Ogbeni, ka'wo e soke Loke, loke, loke La ma-ma lo, God dey No worry, don't worry my brother, you know money go dey Tori ma lowo, ma lola Ma ra le, mara le Ma jaiye, ma ra moto Won ma ro pe, mo she lotto Ma lowo, ma lola (lowo, lowo-lowo, lowo) Ma ra le, mara le (l'ola, l'ola, l'ola, l'ola) Ma jaiye, ma ra moto Won ma ro pe no she lotto, eh-eh Joe, Joe Joeboy 'pon deck (Oxygen mix, ah-ah)

The conversation00

Got a take on this song? Join the conversation.

Sign in to comment

No comments yet — be the first to say something.