THE POPES
Captain cover

Captain

BNXN

Song Info

Album
CAPTAIN
Backward never, forward ever, backward backward backward never Backward never, forward ever, backward backward backward never Backward never, forward ever, backward backward backward never Backward never, forward ever, backward backward backward Hmm Omo you see my life na the kind one, I no get time for gratification Na big money wey I siphon, that one no come be abomination Mo mo pe inu ma n bii won, anytime when they see us Lese kese la ma n le won, una dey joke, I'm serious Omo na me get kpoli wey smell like Oreo, I'm smoking OG Him no like story be like e money o As if you know me, cause my ex girlfriend too like soji o na me dey run P Baby I did not choose this life I'm sorry o, girl the life chose me Na me get kpoli wey smell like Oreo, I'm smoking OG (Cali) Him no like story he like e money o As if you know me (gbo mi) Cause my ex girlfriend too like soji o (Soji o) Na me dey run P, baby I did not choose this life I'm sorry o, girl the life chose me Kor kor kor, it's the captain the commodore I dey use all my full senses and I dey use all of my opolo Sound it let them know I'm a son of God, from the south side you sabi now While some may hate on my preferences they cannot deny say Me I sabi gan, I sabi gan I been active, I've been at this, fun Odun meje Hire powers, higher powers, I'm feeling like Odumeje Who get this? Let me trash it Dem no sabi play Make I romance your woman I'm feeling like I'm Omah lay Omo you see my life na the kind one I no get time for gratification Na big money wey I siphon, that one no come be abomination mo mo pe inu ma n bii won Anytime when they see us Lese kese la ma n le won, una dey joke, I'm serious Na me get kpoli wey smell like Oreo (Oreo) I'm smoking OG (ori lo yo mi) Him no like story he like e money o As if you know me, cause my ex girlfriend too like soji o Na me dey run P, baby I did not choose this life I'm sorry o, girl the life chose me Na me get kpoli wey smell like Oreo (Oreo), I'm smoking OG (Cali) Him no like story he like e money o as if you know me (gbo mi) Cause my ex girlfriend too like soji o (say na Soji o) Na me dey run P Baby I did not choose this life I'm sorry o, girl the life chose me Na me get kpoli wey smell like Oreo (Oreo) I'm smoking OG (ori lo yo mi) Him no like story he like e money o as if you know me, cause my ex girlfriend too like soji o Na me dey run P, baby I did not choose this life I'm sorry o, girl the life chose me

Comments (0)

Sign in to join the discussion.

No comments yet. Start the conversation.