
Butti Vybes
Song Info
- Album
- then 1t g0t crazy
Hm, hm
Yamski, abeg, just high am for me small
Money too choke for here, I don't need nobody
Put respect on the kid, no Cudi, uh
Me I don roll my kpo this morning, so, I dey on kpori (Nice)
I never too dey H, I gats to kpo before I chop this rice
So many kele dey here most of them just dey on butti vibes (Hey)
Huh, yeah, butti vibes (Hey)
Huh, yeah, butti vibes (Hey)
Huh, yeah, bu-butti vibes (Hey)
Me I love my butti vibes (Butti)
Shima dey on butti vibes, yeah
I dey make am feel spеcial 'til I nut inside
I been wan use this bеat do love song
But igbo change my mind (Change my mind)
I just wan use am talk wetin dey my mind
The time wey that money drop
I just dey ball cause I don pay my price
Time wey that money drop, I just comot ear for una side
Up the price, bitch, I up the price, yeah, up the price
Fuck a being nice
These bitches 'round here 'cause they want a slice
I just be rocking designs, ra-ra-rapping in Balenci' slides
Professor me I dey on funds
How could I read your slide? Fuck your slide
Married to the game, I got a ring on like the fucking bride
Bitch you fine, but you fucking broke, so, you no my type, yeah
I dey sip on DSP like some fucking wine
Bitch don't got no mind of her own, I made her snort this line
Ah, coco
Uh popo catch me with igbo-gbo, eh
I don go, they no tell me say na colos (Yeah)
I don go, with your shima? Na bonus, yeah
A ma gbórí w'ó l'ẹ', I don't know, yeah
Mo ti gbọ', ó l'ọ'lẹ', I don't know
E say make I teach am, but I don't know how
Nigga wanna be my yami but he don't know how
Yami
(ten - ten)
No be lie
(ten - tenski, save me)
All my bitches dey on butti vibes
I don't want no trenches ho, dey on butti vibes, huh
All my bitches dey on butti vibes
I don't want no trenches ho, dey on butti vibes (Butti vibes), yeah
All my bitches dey on butti vibes
I don't want no trenches ho, dey on butti vibes (Butti vibes), yeah
All my bitches dey on butti vibes (Butti vibes)
I don't want no trenches ho (Butti vibes)
Dey on butti vibes (Butti vibes), eh (Butti vibes)
All my bitches dey on butti vibes (Butti vibes)
I don't want no trenches ho (Butti vibes)
Dey on butti vibes (Butti vibes), eh
Ju-Ju-Just dey on butti, just dey on soft
Just dey on soft, no dey do too much
Just chill, chill
Comments (0)
Sign in to join the discussion.
No comments yet. Start the conversation.