THE POPES
Borrow Me Your Baby cover

Borrow Me Your Baby

Simi

Borrow borrow borrow borrow borrow me your baby oh Borrow borrow borrow borrow Kilo fa nonsense You say you like me Shey you dey whine me ni See picture wey dey for my DP My boyfriend no go like this thing Oh no oh sandalili S-mall thing you catcheee feelin Rebe raba robo ribi Lovuuu no needii agidi Ijaya o'laya because of desire See me see wahala He's asking I love am Borrow borrow borrow borrow borrow me your baby oh Borrow borrow borrow borrow borrow me your baby oh Borrow borrow borrow borrow borrow me your baby oh Borrow borrow borrow borrow borrow me your baby oh Killin me killin me softly I give you warning Why you too dey call me You say you want me but ko really funny You getiii money and my baby sef getiii money You no know oh sandalili S-mall thing you catchiii feeling Rebe raba robo ribi Lovuuu no needii agidi Ijaya o'laya because of desire See me see wahala He's asking I love am Borrow borrow borrow borrow borrow me your baby oh Borrow borrow borrow borrow borrow me your baby oh Borrow borrow borrow borrow borrow me your baby oh Borrow borrow borrow borrow borrow me your baby oh Hello kogbe now he's not picking the line Why is he not picking my dial Hello hello brother Ade — what's up Ejo emabinu na mo le salaye Owa improper please brother No talk am don't bother No it's not that I wan chop I'm just feelin peckings Just a little fetish I no disrespect please I go use my senses — I swear We go run am well on the low Me sef I know — know No be wetin pesin dey talk for megaphone— that's right No be fight I just wan borrow your partner — one time Just a night if we can reopen the chapter — yeah I no come car park I no add ajasa I don't like to tamper I no need to — wo Leave talk you no see the chemistry She's my first love mo de miss e terribly Borrow borrow borrow borrow borrow me your baby Borrow borrow borrow borrow borrow me your baby oh Borrow borrow borrow borrow borrow me your baby oh Borrow borrow borrow borrow borrow me your baby oh Borrow borrow borrow borrow borrow me your baby Borrow borrow borrow borrow borrow me your baby oh Borrow me the aaahhhh aahhhhh Borrow borrow borrow make you borrow me your baby oh Outro Borrow borrow borrow borrow borrow me your baby oh Borrow borrow borrow borrow borrow me your baby oh

Comments (0)

Sign in to join the discussion.

No comments yet. Start the conversation.