The Popes
Blessings cover

Lyrics & meaning

Blessings

Joeboy

◎ Love & Light✎ 0 annotations0 comments
Oh oh yeah yeah yeah (I think I drink I too much) Omo na blessings on blessings on blessings Wey me I dey find Na blessings on blessings on blessings Wey me I dey find So don't worry my brother, my sister you go get your time 'Cause na blessings on blessings on blessings Wey we all dey find Baba God abeg abeg o I don't want to carry last o Na why I dey pray and fast o Make my matter make e no go cast o Baba God abeg abeg o I don't want to carry last o Na why I dey pray and fast o Make my matter make e no go cast (Yeah yeah yeah) Because na blessings on blessings on blessings I dey find Na blessings on blessings on blessings Wey me I dey find Jesu jor Answer me Make your blessings cover me I no say you dey see wetin I no see So make you just dey protect and dey guide me Oluwa jor Answer me Make your blessings cover me I no say you dey see wetin I no see So make you just dey protect and dey guide me Because na blessings on blessings on blessings Wey me I dey find Na blessings on blessings on blessings Wey me I dey find So don't worry my brother, my sister you go get your time 'Cause na blessings on blessings on blessings Wey me I dey find O yo-yo-yo O-yo-yo-yo-yo-yo O-yo-yo-yo-yo-yo O-yo-yo-yo O yo-yo-yo O-yo-yo-yo-yo-yo O-yo-yo-yo-yo-yo O yo-yo-yo (Jo Jo Joe boy 'pon deck)

The conversation00

Got a take on this song? Join the conversation.

Sign in to comment

No comments yet — be the first to say something.