THE POPES
Ashimolowo cover

Ashimolowo

BNXN

Song Info

Album
CAPTAIN
(Young Soul) Magic I ain't run out of service I no just get time for their mentions No come ask me silly questions like, "Is Aṣimọlowo a bad bitch?" It's magic I ain't run out of service I no just get time for their mentions No come ask me silly questions like, "Is Aṣimọlowo a bad bitch?" Ṣo ro pe wọn n gbọ? Ko le ye wọn Look how we made it, a o dẹ le gbe'bọn Make dem clear my way Since no be today wey I don dey my lane, no I did not like how my nigga spoke to me E make me feel like say him no know me 'Cause I fought for this all my life, dem no dash me my guy So ti n ba sọ pе Allah wallahi Believe me, my guy It's magic I ain't run out of service I no just get time for their mentions No come ask me silly questions like, "Is Aṣimọlowo a bad bitch?" (Is Aṣimọlowo a bad bitch?) It's magic I ain't run out of service I no just get time for their mentions No come ask me silly questions like, "Is Aṣimọlowo a bad bitch?" Dem a talk, but dem no know Many things wey dem comment, but all I know Is me, I no get time to relax, I dey recharge I no get time to revive wetin don die When I roll up my igbo, and I think about the journey I've been on How you think say man go relent I am a different guy wey dey fight for my own lifeline, hm So bye-bye to relationships wey no pay, I won't lie Dem do me dirty for back, but when na my prime Wey no make me to dey cry, but man walahi Many things wey dem wan do me, but lai-lai 'Cause they know the boy connected pass Wi-Fi And you know the boy gon' be here 'til he dies I ain't seen a nigga do it like me on my life Me? I dey try It's magic (Sabi now) I ain't run out of service I no just get time for their mentions No come ask me silly questions like, "Is Aṣimọlowo a bad bitch?" (Is Aṣimọlowo a bad bitch?) It's magic (if you sabi now) I ain't run out of service I no just get time for their mentions No come ask me silly questions like, "Is Aṣimọlowo a bad bitch?" (Is Aṣimọlowo a bad bitch?) Young Soul

Comments (0)

Sign in to join the discussion.

No comments yet. Start the conversation.