THE POPES
Anything cover

Anything

Davido

Song Info

Album
5ive
(Grey) They don't know, they don't know how e dey go Loudaa People talk, people talk, but nobody fit fill my position But as I be David for this one, who born Goliath wey dey mikrimo? Gats, go hard or go home I don reach your goal post, I stand on my ten toes Dem no fit stain my yellow You can't catch me sleeping, on God Why me go lay low (low) when I get many people for my payroll? Ah, one billi' one day, o ṣa mọ, Oluwa lo n ṣe Make dem leave bad dream for Pharaoh Bottle of Martel ah, feeyan No get time to sleep, leave pressure for the weak No go stop (no go) Know I put my life on this P so long (P so long) And as I dey I fit conquer anything Anything, anything, anything No go stop (no go stop) Know I put my lifе on this P so long (P so long) And as I dey I fit conquer anything Anything, anything, anything Emi stubborn, emi lion, igi nla, igi-iroko, emi gan-an, gan-an I still get love for edikang-ikong Different girls on my phone, but I steady lock up Balling na normal thing, and I been don blow by 17 But I no dey gree for nobody, I dey hawk my music jẹjẹly, aje Why me go lay low (low) when I get many people for my payroll? Ah, one billi' one day, o ṣa mọ, Oluwa lo n ṣe Make dem leave bad dream for Pharaoh Bottle of Martel ah, feeyan No get time to sleep, leave pressure for the weak No go stop (no go) Know I put my life on this P so long (P so long) And as I dey I fit conquer anything Anything, anything, anything (anything) No go stop (no go stop) Know I put my life on this P so long (P so long) And as I dey I fit conquer anything Anything, anything, anything (anything, anything, anything) Emi stubborn, emi lion, igi nla, igi-iroko, emi gan-an, gan-an I still get love for edikang-ikong Different girls on my phone, but I steady lock up Balling na normal thing, and I been don blow by 17

Comments (0)

Sign in to join the discussion.

No comments yet. Start the conversation.