The Popes
✞

Lyrics & meaning

Aimasiko

Simi

◎ Simisola✎ 0 annotations0 comments
Pa ra ra ra ra ra, pa ra ra ra ra ra, tah ah, eh You dey work oh, you dey pray eh You dey push o, everyday You dey try oh, no be play eh But your hustle never pay eh And you think say God no dey for your side And you want to find another way to prosper You think say God no just get your time Abi o ti gbagbe ileri t'Oluwa se Aimasiko lo'n damu eda o, oro mi lowo Oluwa lo wa Aimasiko lo'n damu eda o, oro mi lowo Oluwa lo wa Oro mi lowo Oluwa, oro mi lowo Oluwa, lowo Oluwa lo wa Ani oro mi lowo Oluwa, lowo Oluwa, lowo Oluwa lo wa You dey wait for your lover, you want to marry You dey vex oh, time don dey go, you say why me o You dey ask oh, for bouncing baby, you say father please no forget oh Blessing follow me oh You think say God no dey for your side And you want to find another way to prosper You think say God no just get your time Abi o ti gbagbe ileri t'Oluwa se Aimasiko lo'n damu eda o, oro mi lowo Oluwa lo wa Aimasiko lo'n damu eda o, oro mi lowo Oluwa lo wa Oro mi lowo Oluwa, oro mi lowo Oluwa, lowo Oluwa lo wa Ani oro mi lowo Oluwa, lowo Oluwa, lowo Oluwa lo wa Aimasiko lo'n damu eda o, oro mi lowo Oluwa lo wa Aimasiko lo'n damu eda o, oro mi lowo Oluwa ma wa Oro mi lowo Oluwa, lowo Oluwa, lowo Oluwa lo wa Moni oro mi lowo Oluwa, lowo Oluwa, Ola mi lowo Oluwa lo wa Gbogbo ebi mi lowo Oluwa Ara ile mi lowo Oluwa Ife oko mi lowo Oluwa lo wa Ani oro mi lowo Oluwa lo wa Lowo Oluwa Lowo Oluwa lo wa

The conversation00

Got a take on this song? Join the conversation.

Sign in to comment

No comments yet — be the first to say something.