THE POPES
African Giant cover

African Giant

Burna Boy

Song Info

Tell 'em Africa we don dire So here comes the African Giant Many, many people don't try ah But you can't test the African Giant Emo omo logo logo Ino ketipes ti mo ni no no Making dem loko oh no Make you no dey do like otokolo Don't nobody do it better, better than me Can't nobody do it better Check 'em and see I know say one day e go better I go carry grammy Because anything wey better require planning Don mi don mi o Nothing you can do Because God no give you more than you can handle Na so dem mama go bella 'ebelebe lo' Na so dem papa go hala 'ebelebe oo' Ogododelugo chi chi Ogododelugo chi chi Ogododelugo chi chi Ele, le, yeah yeah oo yeah Ogododelugo chi chi Ogododelugo chi chi Ogododelugo chi chi Ele li le le oo yeah Tell 'em Africa we don dire So here comes the African Giant Many, many people don't try ah But you can't test the African Giant Emo omo logo logo Ino ketipes ti mo ni no no Making dem loko oh no Make you no dey do like otokolo

Comments (0)

Sign in to join the discussion.

No comments yet. Start the conversation.