THE POPES
28 grams cover

28 grams

Burna Boy

Song Info

For morning, (Ganja) For evening, (Ganja) For morning, (Ganja) For evening, (Ganja) I love the (Ganja) 28 grams 1 oz mi have Ninu yara mi oh I no fit love you like I love marijuana Make I no whine you I no dey too talk Na my mind I dey yarn Mi o le p'ara mi oh I no dey smoke crack I dey smoke sativa Mi o gb'oja s'ara mi oh (omo iya mi gbo mi da da) No go do cocaine E go drive you loco Awon 'kan gbo Awon 'kan dey on colos Won o ni so fun e Wa gbe ara e leke And if you no take my advice Wa shey ara e leshe (Ganja) Just give me (Ganja) Original (Ganja) I roll the (Ganja) I tie the (Ganja) I light my (Ganja) I need the (Ganja) Prescribe the (Ganja) Medicinal (Ganja) For morning na (Ganja) For evening na (Ganja) I love the (Ganja) Ahhhhhhhh Ganjaman don't go nowhere Unless I smoke my igbo Make una leave me Make una leave me Dey. Make I dey my own. I no need any disturbance I no bother nobody eh Awon kan shey omila Awon kan je politician (Omo iya mi gbo mi da da) No go do cocaine E go drive you loco Awon 'kan gbo Awon 'kan dey on colos Won o ni so fun e Wa gbe ara e leke And if you no take my advice Wa shey ara e leshe (Ganja) Just give me (Ganja) Original (Ganja) I roll the (Ganja) I tie the (Ganja) I light my (Ganja) I need the (Ganja) Prescribe the (Ganja) Medicinal (Ganja) For morning na (Ganja) For evening na (Ganja) I love the (Ganja) Ahhhhhhhh

Comments (0)

Sign in to join the discussion.

No comments yet. Start the conversation.